P-square - Police lyrics

Published

0 298 0

P-square - Police lyrics

Na which kind yawa bi this yi e (2x) Ooh (2x) Verse 1 I was driving, wasn't speeding so fast I just dey go jeje, I no high See this honey She was looking so fly As I dey try to step up to her Then she said hi Come on, baby, make you step into my car Me I go take you to a place Wey you go like, I no lie Make you sit back relax and feel fine Cos seriously I get plans Then all of a sudden see then them a coming They tell me make I stop but I don't know why Who be that, the police They took my papers from me And I say Sir Why you do me so Chorus Oga police e Wetin be this e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this e Why you doing this e Oh, no See wetin I dey miss Oga police e Wetin be this e You just dey stress me, dey vex me Na which kind yawa be this e Why you doing this e Oh no (2x) Oga police yi e Na which kind yawa be this yi e Oh no (2x) Verse 2 Na so we dey for beer parlor just dey jolly With a friend from America Wey get money And for my front Ishiewu and turkey Different kind of shayo We dey make eye doti Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ] Enough chickitos just dey make their choice [One more plate] As I dey hail my guy Begin dey wash my hand e I just dey start e Then all of a sudden, see then them a coming Everybody start to run But I don't know why Who be dat, the police They put their handcuffs on me Then I say, Sir, na wetin I do Repeat chorus Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come hara** you I no know oh Even though you be superstar Them go still come embarra** you Tell me Na wetin you go do for this life Wey police no go come hara** you Oga police e Wetin be this e Na which kind yawa be this e No, no Na which kind yawa be this e No, no, no, no, no, no, no, no Repeat chorus (till fade) For my woman, to my friends