Orezi - Cooking Pot lyrics

Published

0 347 0

Orezi - Cooking Pot lyrics

[Intro] Yea yea yea Good to go Mr Raggamofin woo ooh! [Verse 1] Alcohol is sweet, but if you drink am too much na problem “Aah ya-ya-yaah” No go dey do like Kunle, anytime wey he drink, he go dey touch woman He dey cause embarra**ment for the family “eeyah!” I know say you like woman So far dem save a wife for a girlfriend I stop dey commit fornication “Na real matter ooh” I tell Nkechi say afunrum gi nayan She say Orezi omo na the mayan I say baby shay you go follow me go mayan? She say show me the money and we no go wanyan [Hook/Chorus] Yawa dey ooh, Yawa dey ooh, Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh Who carry meat on the cooking pot? “I no know ooh, we no know ooh” I say who thief meat on the cooking pot? “I no know ooh” Who carry meat on the cooking pot? ye eeh eh “I no know ooh, we no know ooh” I say who thief meat on the cooking pot? “I no know ooh” [Verse 2] Waka waka baby, waka waka, waka, waka Waka waka baby eeh, waka waka, waka, waka Any where E dey happen, she dey for there You get money, she want her share 247 she dey hotel, Ejiro eye girl open ooh, she no dey fear If fornication too much, you go carry Gonor You no dey use condom, you go gety Gonor No forget HIV dey for igboro So take am easy when you dey shout Yolo Aye nreti eleya mi ooh, bo lo fi t’Oluwa sii E n’je jaiye ori mi ooh, e fun mi l’Hennessy [Hook/Chorus] Yawa dey ooh, Yawa dey ooh, Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh Who carry meat on the cooking pot? “I no know ooh, we no know ooh” I say who thief meat on the cooking pot? “I no know ooh” “I no know ooh, we no know ooh” “I no know ooh” [Outro] She no one do, I beg leave am, I beg leave am, I beg leave am No dey force am, no dey force am I beg use condom, use condom, use condom Use condom You be thief ooh you be thief You be thief ooh you be thief