Olamide - Fe Nu Shey Street lyrics

Published

0 749 0

Olamide - Fe Nu Shey Street lyrics

[Chorus] 365 days on the road (On the road, on the road) k’ale ri ba ti se, ka le l’owo (K’ale r’owo k’ale l’owo) I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go) I enter the road, ko s’ariwo (ko s’ariwo, ko s’ariwo) Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Mouth no do street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara [Verse 1] Oga leave me alone Oga hapu’m maka If na pikin wey dey crawl, e for done they waka Now you don’t know my pain, you dey yarn yamayama Na see finish me this rap wahala I go rearrange, I go dey for my lane You don’t even know me when I dey with Tony Payne My eyes see kasala, life was a pain in the eyes You dey form levels, burst my brain [Bridge] Merciful God oh, Merciful God oh Ogo re to wa lori mi, maa gbe lo ooh Oya wa dada, wa dada sing for everyone Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won yee [Chorus] 365 days on the road (On the road, on the road) k’ale ri ba ti se, ka le l’owo (K’ale r’owo k’ale l’owo) I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go) I enter the road, ko s’ariwo (ko s’ariwo, ko s’ariwo) Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Mouth no do street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Mouth no do street oh [Verse 2] Ori ma hybernate, dem still dey owe me for this state Olorun no be duplicate Select abi, maa fornicate ooh No dey f0ck me up, Eleda turn me on I no be Kevin Little, owo lo le turn me up [Bridge] Merciful God, Merciful God Oko re to wa lori mi, maa gbe lo ooh Oya wa dada, wa dada sing for everyone Mo korin gaan, mo rap gaan, mo je ko ye won eh [Chorus] 365 days on the road (On the road, on the road) k’ale ri ba ti se, ka le l’owo (K’ale r’owo k’ale l’owo) I carry my load then I carry go (I carry go, I carry go) I enter the road, ko s’ariwo (ko s’ariwo, ko s’ariwo) Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Mouth no do street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Won f’enu shey street, rara Mouth no do street oh