Olamide - Say Something lyrics

Published

0 517 0

Olamide - Say Something lyrics

Pheelz mr producer Eh say Eh say Eh say sebe Say say sebe 24/7 I dey on my grind Eyes don see my brother omo we dey grind Yanch don dey for back omo no be lie Cause you no know you no know if You know Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Kai wayo Allah My eyes to see wahala Baba nna too dey para Mama nna too dey holla (too dey holla) kachi oh, Kachi gobe Talai badoo skiaba Se mata awe My hustle don sure tay tay I don dey wait for pay day I nor dey jump kay kay We no dey run oh sake Ehn me baddo Akoyi waka mi kewu Eruku to loh cele Eruku toka kewu Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh, Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh, Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Kai nagay sheku alaye kile jeku This weather no dey dey cool Ebami wa odeku (wa odeku) Zo meruwa motumina dey on fire Na why I leave my tarmac I run go maitama All dem my guys them like to see me Naijalyricszone.com Anytime I no dey smile So I run far away because na you I don dey fine Kai mi baddo daniska waka Baby shey make I go Abi make I waka Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Oya say something, Something Something Say say sebe, Eh say sebe Eh say sebe Say aloh aboh Aloh aboh aloh aboh Say ogadinma, Ogadinma ogadinma Maza kaduna Maza Maiduguri Maza Yola Maza Yobe Maza kano Yuka Nigeria Ihachei Mugode Mugode sesi Nageshe YBNL Pheelz mr producer Baba iya yan