Olamide - Inferiority Complex lyrics

Published

0 619 0

Olamide - Inferiority Complex lyrics

Gbo giri, kiri gbo Gbo giri, kiri gbo Ewure ku, enu e run Agutan ku, aso e faya Alfa jona won bere irugbon Who no know, e go know Who no sabi, e go sabi Take it outside, basket I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pa** Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** me lai lai Jeje I do my thing I no dey do their thing They say I do 19 (Jeje) I dey jaiye lo with my team We no dey bugati, na we dey do party (Jeje) Can't shout dem no cash out today (Jeje) Stand out dem no stand out (Jeje) Standard dem no standard Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow Kete kete, ta ni mo gbe Eran agutan, ta ni mo kan Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Naijalyricszone.com Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pa** Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** me lai lai I no dey wish another man bad oh I no dey trespa** for another man yard oh (Jeje) Money na dongo manyaro I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje) Environmental sanitation I do that everyday Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh Kete kete, ta ni mo gbe Eran agutan, ta ni mo kan Ta l'eni na ti n yo mi lenu jare Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pa** Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go k** me lai lai I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pa** Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje