Olamide - You Fine lyrics

Featuring ,

Published

0 588 0

Olamide - You Fine lyrics

[INTRO] Ose amgoni, oya nah X-Project oh na, nah Olamide, m’o n s’omo Ghana Won ni m’o da bi eni t’on fa gbana X-Project Lamba of destiny of the after life [PRE CHORUS] Baby, oh baby, come tell me what you want? Baby, oh baby, come tell me what you need oh? Sweety oh my sweety, come tell me what you want? Sweety oh sweety, come tell me what you need oh? [CHORUS] Ehh pretty baby You Fine oh (You Fine oh) I promise to love you, nwannu oh (nwannu oh) I can tell you my mind You Fine oh (You Fine oh) All for me, you mine o (you mine o) [VERSE 1- X-PROJECT] Pretty, pretty girlie come quick Make I show you how me love for you concrete Baby girl you so sweet You na the kind of girl I want, baby You gat the kind of eyes chocolate Baby come quick, or you go late At 8:30, me, I go lock the gate This na the time wey we dey celebrate oh Do me, anything wey you want Baby girl, me I like am so Show me, all the love wey you get at your heat me I want am so The way you shake, dance, bum bum bum Dey make the man dem just dey run come The way you fine you dey in line One of a kind you make me heart ‘calmdown’ [PRE CHORUS] Baby, oh baby, come tell me what you want? Baby, oh baby, come tell me what you need oh? Sweety oh my sweety, come tell me what you want? Sweety oh sweety, come tell me what you need oh? [CHORUS] Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le) Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le) Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le) (Ah go down low) Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le) [VERSE 2 – OLAMIDE] Ah emi mo n j’ese Shade, J’ese Tola Bilikisu gan lo’un fe to la (o se) Ki le leyi t’o ru s’aya? O da bi mountain of f’aya O gbe’di pon bi Tonto Dike O da bi eni t’o wo koste onike Je n fun e l’ori bi i ti Amunike Se mo jo atoniga? Farabale ki lo se e t’o n sa’ko? O n se Tupac, o n se Shakur Mo n pe e, o wa n fi mi se pasko Ti n ba j’ese lale yi, ma a kan First of all, won gbo ni Makurdi Emi n mo ko o, ko n se Sakurdi Ki lo n se e? Oya, yo’di Je n fun e ni, koba! Ye e ma ko’di [PRE CHORUS] Baby, oh baby, come tell me what you want? Baby, oh baby, come tell me what you need oh? Sweety oh my sweety, come tell me what you want? Sweety oh sweety, come tell me what you need oh? [CHORUS] Eh pretty baby You Fine oh (You Fine oh) I promise to love you, nwannu oh (nwannu oh) I can tell you my mind You Fine oh (You Fine oh) All for me, you mine o (you mine o) [X-PROJECT] Do me, anything wey you want Baby girl, me I like am so Show me, all the love wey you get at your heat me I want am so The way you shake, dance, bum bum bum Dey make the man dem just dey run come The way you fine you dey in line One of a kind you make me heart ‘calmdown’ [PRE CHORUS] Baby, oh baby, come tell me what you want? Baby, oh baby, come tell me what you need oh? Sweety oh my sweety, come tell me what you want? Sweety oh sweety, come tell me what you need oh? [CHORUS] Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le) (B’o se ma je ni yen o de ti n je be) Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le) (Oya, Naija o sa mo? Olamide, Baddoo) Hey mon ami (Eh le) this your love dey mon ami (Eh le) (E-Project heyy Baddoo hmm, awon elei) Bother me (Eh le) this your love dey bother me (Eh le) (Awon agba awo t’o n f’ase m’omi, t’o n le poster m’oju orun)