Mugeez - Believe lyrics

Featuring , ,

Published

0 625 0

Mugeez - Believe lyrics

Uh R2bees, DÉ”dÉ”dÉ”tidÉ” Mugeez intro Live your life mek i dey live my life Today be your day wey tomorrow be my night And even if you lef everything go be right I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife M.anifest I claim the victory you dey bore that But what’s a big tree to a small ax Relax mek i pull my slacks up and bust one Who Jah bless address as sir or boss man Ei Judas, you dat? Me kye wo kwakwa I know my destiny certainly before the last supper Forget dem boys they be ashaamia Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya Them try bend me, I face my fate If I be R2bees I refuse to break Kaa wo ho, na san dan ho, ayÉ› late I’m not trying to be good I’m meant for great E be some way when the house n***as have a field day YÉ›n pÉ› kyem pÉ› still we fit play We dey pull crowds like JJ This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s Pay day Mugeez Chorus You for believe in yourself oh boy Sometimes you for burn the mosquito coil Because dem go chop for your face dem go bite for your back Chop for your case dem go mek you go lack So many tings so many tings, So many tings We no dey talk many tings You for believe in yourself oh boy Sometimes you for burn the mosquito coil Because dem go chop for your face dem go bite for your back Chop for your case dem go mek you go lack So many tings so many tings, So many tings Press and play we just dey watch many films Kwesta At some point this was hard to say I’m the best in the game and but it ain’t time to play I’m a god okay? Yall my seeds, been waiting for you to grow since 2007 arbor day But honestly, I ain’t worried bout where the game is Just maybe these lames is, with regards to this fame sh** And how it make ur brain switch, til u forget which lane is The right one and forget all it took to attain this But then again you either down or you ain’t Look at the feet of a man who claims to have travelled ur lane And if it got more sores than yours, more applauds than flaws Then young boy u ain’t as wild as you say Hold your own, not gonna lie boy the road is long I don’t suggest u should roll alone Long as the convos move like a mobile phone, you gone Mugeez Chorus Mugeez bridge I no dey look wey ting another man dey do Everything go follow, you for paddle your canoe E no dey matter you no get chop, belly full Nobody be nobody if dem say “who be you?”