Mr Eazi - Surrender lyrics

Published

0 448 0

Mr Eazi - Surrender lyrics

Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrendeeer to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrendeeer I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pa** the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrendeeer to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about you money o You surre, you surrendeeer to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrendeeer to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy