Mr Eazi - Mad Over You lyrics

Published

0 2115 0

Mr Eazi - Mad Over You lyrics

Ghana girl say She wan marry me o I Hope say she sabi cook wache Hope your love dey sweet pa** sheto Baby girl I say I say your body na k**er o That girl for the corner Tell somebody make them Call am o Way she dey whine am I see fire for her body o And if she follow me go Na enjoyment go k** am o Baby girl you bad o Girl the way you whine o I dey mad over you girl (x2) Say you are my woman eh eh My super woman I dey mad over you girl (x2) If I sing for you You go love me o Baby love me nonstop I'll love you nonstop Always kiss you ontop Baby o All over the world Play the music nonstop Tell dem dance to my song Tell dem shake bum bum Oh wea That girl for the corner Tell somebody make them Call am o Way she dey whine am I see fire for her body o And if she follow me go Na enjoyment go k** am o Baby girl you bad o Girl the way you whine o I dey mad over you girl (x2) Say you are my woman eh eh My super woman I dey mad over you girl (x2) Ghana girl say She wan marry me o I Hope say she sabi cook wache Hope your love dey sweet pa** sheto Baby girl I say I say your body na k**er o