Mr Eazi - Leg Over lyrics

Published

0 1940 0

Mr Eazi - Leg Over lyrics

[Verse 1] Its Your Boy Eazi My baby dey confuse me with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London she dey see me like a johnny just come when monkey dey work eh baboon e just dey chop [Pre Hook/Chorus] Me I go chop all the wash eh as long as you give me my portion baby make you no dey rush eh abeg make you treat me with caution [Hook/Chorus] Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh game over she dey come gimme game over [Verse 2] eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse when you turn around baby you dey make I confuse ooo You know I like a cameroon you mesmerize the boy and baby make I confuse commando you be commando you dey command the boy with overload yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rack dey hook [Pre Hook/Chorus] Me I go chop all the wash eh as long as you give me my portion baby make you no dey rush eh abeg make you treat me with caution [Hook/Chorus] Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh game over she dey come gimme game over