Mr Eazi - Dance for me lyrics

Published

0 1753 0

Mr Eazi - Dance for me lyrics

[Intro] It's yo boy, Eazi Eugy official Music so sensual [Hook](x4) Shoki shoki me say alkayida Baby dance for me and dab [Verse 1] Body in a million (in a million) Nobody give me whyne like this Tell me I be one in a billion (in a billion) Wey everybody they dey call me che I no dey carry boss like a billion Wey if you give me dance you go chop the paper Baby girl like a billions Oya give me chance make you chop the paper [Bridge] As she do the alkayida She set the whole club on fire Weh her body big like bombaya Her body big like bombaya She say she no want no wahala She no want no wahala Cause she need a real man lika Montana She go give me fancy, me I never see eh [Hook](x8) Shoki shoki me say alkayida Baby dance for me and dab [Verse 2] She be try to hold my hand oh Showed that she wanna do the tango I dey tell her she be fine All the time wey she dance They are sweet to sey mango So whyne up your waist for me babe Your alkayida dey drive me crazy The way you k** the dance dem ah rate it Me love your style and nobody can debate it [Bridge 2] Let me see your shoki shoki Oh girl make you take it low Girl move your body body No rush baby take it slow (take it slow) I swear you know (you know) Anywhere you dey be I‘ll go Kosaïnay e go be my go (I go be my go) [Hook](x8) Shoki shoki me say alkayida Baby dance for me and dab