Mr Eazi - Billboards Freestyle lyrics

Published

0 652 0

Mr Eazi - Billboards Freestyle lyrics

These days I gat many girls calling my phone Calling my phone Telling me they love me right now They telling me they love me right now Telling me they love me right now These days, these days I gat so many girls calling my phone Telling me they love me right now Telling me they love me right now Telling me they love me right now Eh, now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey ride on Them dey surf on Like the other day I on the radio I hear so many songs wey dey sound like me Now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey hop-on Like the other day I turn up on the radio I hear so many songs wey dey sound like me These days I gat many girls calling my phone Calling my phone Telling me they love me right now They telling me they love me right now Telling me they love me right now Oh, These days, I gat so many girls So many girls calling my phone Telling me they love me right now They Telling me they love me right now Telling me they love me right now Eh, now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey ride on Them dey surf on Like the other day I on the radio I hear so many songs wey dey sound like me Now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey ride on Them dey surf on Like the other day I on the radio I hear so many songs wey dey sound like me I swear to God is no competition Me I just dey my zone Mehn, it’s no competition at all I swear to God I came from the backyard No godfathers I’m just in my zone Now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey hop-on Like the other day I turn up on the radio I hear so many songs wey dey sound like me Now I no be guy wey dem dey sleep on Now e be my wave wey dem dey surf on Surf on I don’t wanna start naming names of songs now But ehnehn, Adey pon d beat It your boy eazi