MG - Genesis Intro lyrics

Published

0 90 0

MG - Genesis Intro lyrics

Gbaga commot here bros I don come to take the throne, I no say i bad die I be beast i be throll, I dey fast Rappers dey slow bros like who dey stroll, I nor mean your girlfriend yash When i say me i go blow, Brush those rappers for the Game I no need toothpaste, Am heading to the top bro Infact me i dey in haste, Forget dustbin Na those rappers i still dey Waste When i say me i dey rap I no dey talk S,K The kind of flows make i dey Spit Dey brutalize like M.K Enter booth Spit anyhow like say the Place dey smell, Keep your test to yourself I no say i no well Uh yeah na me be the p**y bros Rappers na mensuration, 7days dem fade away *hiss*….Frustration, Dem dey hungry for my flow Isn’t that starvation, Me na fire when i come Dey burn dowm filling station Me na parle for the game Lyrically my hair dey white, You can tell that am a star All these rappers be like sprite, Wetin you de talk here Get the f** outta my sight, A.K dey my Back Show Yourself Make me i Dey light, It’z abouth To get dawn 12:00 clock In the night, My flows be Like dread Locks Ya’all n***as Know its Tight, Fly anyhow Nor be say i Even board Flight, Omo my Flow carry Weight Pa** who Dey gym Bring me Down UFUKI better dey dream, I dey murder beat pa** josh Make create am, My song be lik form bros Bettr dey fill (FEEL) am Aa omo Afile Your boy M to the Gee WELCOME TO RESURRECTION