Medikal - Love You Die lyrics

Featuring ,

Published

0 727 0

Medikal - Love You Die lyrics

[Intro] You dey feel am? Bo me din ma me! Unkle before we start anything Awant make dem norr say Udon dey mad abi, udon dey craze abi Uno dey sing party, u too dey rock party Have fun with it! “AMG BABY” [Hook/Chorus] See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “You dey scatter ma heart oh” See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “you dey scatter ma heart oh” She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura [Verse 1 – Medikal] Ghana girl, she geti muula “udey scatter ma heart oh” She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura oohh Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm hmm Many things dem talk talk So many many things dem dey talk “I dey love you die” Me den you go dey walk walk Only me and you we go walk walk “I dey love you die” See the way dem dey envy, See the way dem dey envy “I dey love you die” Haters plenty, snub them and walk oh “I dey love you die” [Hook/Chorus] See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “You dey scatter ma heart oh” See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “you dey scatter ma heart oh” [Verse 2 – Medikal] Bo me din ma me! Me nnyꜪ sure, ƆƆnnyꜪ banker “daabi” ƆyꜪ bet aa super “okay” She say I f*ck up, f*ck up Kama sutra W’an drive aa, no taxi Joe boy me yꜪ no uber “me nnyꜪ ne long” Anaa wo se grand theft things, simple kyer aa okada Dan dam di dan dam di deehhh Ago protect you like condom today eehh Forgetti obiaa na yꜪn play Hennessy sa aa, yꜪ de asana mix kube ehh Dan dam di dan dam di deehhh Ago protect you like condom today eehh Forgetti obiaa na yꜪn play Hennessy sa aa, yꜪ de asana mix kube ehh [Hook/Chorus] See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “You dey scatter ma heart oh” See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm, “you dey scatter ma heart oh” She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura Ghana girl, she geti muula “she geti muula” She dey scatter ma medulla, w’agye ne din wƆ sukura oohh Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm [Verse 3 – Falz] Yeah, I will love you die, this be titanic You too sure for ma eye, edo me like magic I want dodge but you dey see my tactics Attention! I dey need psychiatric You for gimme time sef, lemme try plan it Now I’m stocked on you like a bad habit My fantasy, me and you should get married This is original love, no be counterfeit I remember when we jam for Kumasi When we being there dey catch fire for the party I dey for corner dey scope you but you sabi When you smile back, click eye adey happy I be boss, I dey brag to ma paddy You dey hot, you dey turn my agbari See the work, ebi just like agbani Then I told MDK I dey fancy the aunty So he tell unkle make he knock this [Hook/Chorus] See I know say, you know say I dey love you die Hmm hmmm See I know say, u know say I dey love you die Hmm hmmm, “you dey scatter ma heart oh”