Maleek Berry - Sisi Maria lyrics

Published

0 635 0

Maleek Berry - Sisi Maria lyrics

{Intro} Uhh Bounce (Bounce) Bounce eh, baby oh bounce Bounce (Bounce) Bounce oh, baby oh bounce Berry pon this eh Berry pon this eh…eh {Chorus} Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma oh I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma oh yeah {Verse 1} Only you, only you baby Afurum gi n’anya (Eh eh) No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na) Give me chance, everyday I go love you taya (O eh) You too too sabi, your mama too too try {Bridge} Eyea eh eh Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you my baby {Chorus} Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma oh I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma oh yeah {Verse 2} We go hammer, I go buy you plenty Diamond Oluwa provide o, I go dash you mansion (Mansion) I pray for the day wey we go pull up in a Phantom my number one, omo you my number one If you no dey I no go function {Bridge} Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you my baby {Chorus} Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma oh I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma oh yeah Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma oh I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma oh yeah Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara mma eh, Imara mma oh I for make you my lady Imara mma eh, Imara mma oh yeah