M3nsa - Kikoliko lyrics

Published

0 300 0

M3nsa - Kikoliko lyrics

[Intro] Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko ko [Verse 1: Sister Deborah] Wuzzurrp it's me Sister Durrrby U asked for a new song It's ready Y u open yor mouth? Is your jaw heavy? Utilise the dance floor Make steady Always happy yorself in any condition Just free yor mind clear the confusion U go see, u go find, the solution E go b, clean yor mind from pollution [Chorus 1: Sister Deborah] Dey wan mek I fall But I no norr how Wey dey wan mek I stall But I no norr how And dey wan mek I dull But I no norr how I just go to the mall And I blow ten thou 2X [Chorus 2: Sister Deborah] See ma hair See ma dress See ma shoes Oh yes See ma phone See ma purse So blessed Its a curse See ma nails On fleek Or the beat Kuvie See ma teeth So neat DJ Track Repeat [Chorus 1: 2X] Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko ko 2X [Chorus 2: 1X] [Chorus 1: 1X] [Verse 2:Joey B] Ok Dey wan mek I fall But dey dey lie bad Dem see u for town too ah dem dey smile pa** Villager e come Accra fresh Ask Wan Love Nobody dey show pa** we Trust I dey jay my eye den do my tin My future too bright for u to dim I never dey barb y dey dey do so E b my fault say moves make slow? Opportunities dey Chale grab yours Instead of grabbing somebody's E b dancefloor? 1 time for my brodders wey dey grind more 2 times too for my sisters wey dey grind more I dey chillop for my side chale wot's good? Free shots for my k**ers wey dey wan booze Happy yor boddi mek doors open wider Clean heart be the free pa** Think twicer Yah... [Chorus 1 & Intro] *slow*