Lyta - Selfmade lyrics

Published

0 305 0

Lyta - Selfmade lyrics

Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah Olamide don sign the boy Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn Shout out to those people now wey Dey show me love That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Work work work work work, because man must to chop Everyday say me dey hustle now, am heading to the top Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly You know say nobody holy, no follow dem smoke poli Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won ma b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli Work work work work work, because man must to chop Everyday say me dey hustle now, am heading to the top Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah