Luster Rajah - Rich Men Book lyrics

Published

0 161 0

Luster Rajah - Rich Men Book lyrics

Aaaahhh My name is Luster Rajah Baba make you write my name Baba I don dey Street, no be today oh chai (no be today qua) Na when I go follow dey where rich men dey oh (abeg when) As I come so make them put my name for rich men book, chai (I wan follow buy the Benz) Cause I don tired to chop garri with soup Oluwa write my name for rich men book oh Cause me I no wan suffer again Baba put my name for rich men book The street is too cold I no wan dey dia again Oluwa write my name for rich men book oh I don dey hustle no be today Baba put my name for rich men book Make I follow them and go price the Benz Oluwa open the book oh Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh Aaaahhh I wan see my name Oluwa open the book oh Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh Aaaahhh I wan see my name Everyday I waka about From AKA road to plaza roundabout Oluwa you talk for holy book say you go gimme rest round about Everyday mumcy go call oh She begin to cry for phone Say my son you talk say na this music na em go pay So na wetin dey keep am long oh Abi I go die before you blow Abeg hurry because me I to reap the fruit of my womb oh Oluwa bless me Aaahhh Make I make am Aaahhh Make I cash out ooh Cause mama dey wait me Oluwa open the book oh Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh Aaaahhh I wan see my name Oluwa open the book oh Aaaahhh write up my name Baba show me the book oh Aaaahhh I wan see my name (2x) Shipiru shipiru shipiru uh uh Oluwa write up my name oooh