Lebs - one leg up lyrics

Published

0 81 0

Lebs - one leg up lyrics

ehhhh eh kutupa kutupa eshin gbangba oyana oyana bosi gban gba Verse: if you see me dey jo don't blame me moti yo everywhere i dey go i dey spend money i dey jonz for my area we plenty gan and my street nodey dirty for the jungle we boku gan and em girls just dey gandi an i no see no hos wetin i dey see na wetin dem show cos dem dey follow me dey spend my dough oya oya na make we dance dey go immortal dual b on d ho everybody rise on top their toes barlmy b swags in my home everybody oya naw moni ke maa jo lo o o o Chorus: one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up Verse (Barlmy b): step in the club don lebs on the beat oh hear my gbedu omo to bad o you bad you bad baby girl o the way you dey go omo go down low me and you tonight tonight o to the left to the right to the left to the right hun hun hun hun hunn the way you dey wine me make me dey soji omo elele so fun mi sho fe pa mi ah ah the way you wine it oh my girl oh my girl oh my girl babe girl follow me baby girl make we go low baby girl i like the way you go low ye ah i dey mag a Chorus: one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up Verse: as i enter the party wetin dey do me na her booty dey make me dey shout aye aye aye and as she dey wine am dey wine am and as she dey wine am dey wine am and as she dey wine am dey wine am every thing jst be like online oooooo olomoge yi oshe to funmi she e e e lowo kan moshe lowo kan moshe lowo kan mode ejeka ma jo lo o o o Chorus: one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up one leg up Outro: kutupa kutupa eshin gbangba oyana oyana bosi gbangba barlmy b swags o don lebs on the beat ehhh se de da da immortal dual b in the building ejeka ma jo lo ehh da