Leanball - I No Mind lyrics

Published

0 157 0

Leanball - I No Mind lyrics

I no mind O wai Baby i dont mind No I no care if na bow or you get k leg I no send if your ynash get stretch mark I no care if your papa name na paulinus Or even if your mama dey sell ugu or agbalomo I no mind if na real or na fake bobbie I no send if na black or na pink lip I no care whether you go school for oxford Or even if you be elementary school dropout I no mind if na face me i go face you I no care if you dey live with like eight crew I no send whether you sneeze on me like achew See i no mind if na garri me and you dеy chew I no mind O wai Baby i dont mind No I no mind if you get pikin with another man I no carе if you be friend with like many men I no send if you pretend say you in love with man See i no care even if you no get any hand I no mind even even if your mouth dey smell I no care even if you say you no like nacking I no send even if we dey so far apart I no mind because na only you wey dey my heart I no care whether you be igbo or yoruba I no care whether you fulani or hausa I no send whether na kogi state or calabar And i no mind whether you oyo or anambra I no mind O wai Baby i dont mind No I no mind O wai Baby i dont mind No I no mind whether you sabi book or you no sabi I no mind whether you call me baller or you call me papi I no mind whether you be lepa or you be orobi I no mind hmm Baby i no mind I no mind whether you sabi xook or you no sabi I no mind whether you call me kika or you call me crazy I no mind whether you be yellow or you be blackie Uhn see see I no mind I no mind O wai Baby i dont mind No I no mind O wai Baby i dont mind No I no mind O wai Baby i dont mind No