Eyin boys listen to me Tell the truth and let the devil se kini? Ah! Tell the truth and let the devil be ashamed En, Bo se wa niyen, e mo puro o I say tell the truth and let the devil se kini o? Tell the truth and let the devil be ashamed En, eyin boys e mo puro o, eni puro o jale En, okay now listen See this tinrin tirin one, them call am spaghetti This tontinrin one, them say na tighti And this penpele one, them say na micro See o confusion …Bandless….bandless….aa….ki lo de Micro oginni….(scat) …Spaghetti ko.. macaroni ni Microwave, microscope, microphone, I no sabi …Armless…sleeveless…tubeless…haba Eyin boys listen to me now now Tell the truth and let the devil se kini? Tell the truth and let the devil be ashamed Tell me now now now now now now This kind dressing, it's good o, abi it's not good? …A ha Which kind question be that now, Lagbaja You like am, abi you no' like am? …I no like am, I no like am It's fine o, abi it's not fine? …It's not fine jo Liar…liar! …Me? Ah you not well. Me I dey lie? Come on, talk true o …You not dey see am? I say it's not fine Talk true o …Na true..I no' dey lie Person wey dey lie go dey thief, talk true o …It's not fine…I done talk true …It's not fine…you no see am yourself? Se pe you no' like am at all at all? …I no' like am…se Hypocrite pretender! …Emi? Ooooo…I no' dey pretend now