Kuvie - Omo Bendel lyrics

Published

0 191 0

Kuvie - Omo Bendel lyrics

Intro Yh yh Omo bendel ! Yo famous how we gon do this one Marv on the mic !! Verse 1 Omo Bendel no dey fall hand Tell Ngozi make she come dance No dey tell me say you get plans Shey Na one dance make she come down Oshey Skip to the club boo Convoy when we come through Oya clear road make we enter 10 bottles for the squad Yes sir Finna get waved, ain't sipping light Henny talk got me feeling right Tonight your girl's my boo Because boyfriend Na just title When the Henny don dey your system Oga 10 more for the Miss dem In my section no questions Just put it on the tab...chairman !!! Pre-Hook (Bobson) I be trapping trapping on a low All the girls they already know All the girls wey dey carry front All the girls wey carry hmmm Omo Bendel......Omo Bendel Why you come dey form Make you hop into the Benz girl (Marv O†M) Omo Bendel no dey fall hand Tell Ngozi make she come dance Warri boy no dey carry last Shey Na money gan Na we carry pa** Omo Bendel no dey fall hand Tell Ngozi make she come dance Warri boy no dey carry last South south Na we get ground gan Chorus Omo Bendel ! Omo Bendel ! Omo Bendel feeling like I'm Denzel Lagos down to London my n***a no be airtel Verse 2 Hold it ....Oshey bring it back With a bad bih, tell her gimme dat She be too long but that a** phat She be doing the most on my snapchat I just tell fash joor No dey form for the cam joor One time make she hop in the whip Sloppy toppy and I'm ready to dip I be vibing with my n***as Stacking up the jigga Got a couple girls 8 with the figure Sipping on the liquor grey goose Down a couple shots and she Stay loose Like All my girls looking cocoa Dip to 57 with the bros yo! Finna get waved she don't get saved She be sipping on it like a froyo Pre-Hook (Bobson) I be trapping trapping on a low All the girls they already know All the girls wey dey carry front All the girls wey carry hmmm Omo Bendel......Omo Bendel Why you come dey form Make you hop into the Benz girl (Marv O†M) Omo Bendel no dey fall hand Tell Ngozi make she come dance Warri boy no dey carry last Shey Na money gan Na we carry pa** Omo Bendel no dey fall hand Tell Ngozi make she come dance Warri boy no dey carry last South south Na we get ground gan Chorus (2x) Omo Bendel ! Omo Bendel ! Omo Bendel feeling like I'm Denzel Lagos down to London my n***a no be airtel