Korede Bello - Korede lyrics

Published

0 396 0

Korede Bello - Korede lyrics

[Intro] For the people wey dey play my single I dedicate this to you!!! eh One time for my people, for the love never stop The boys dem play my single All of the girls wey dey love my dimple [Bridge] Jah know! e go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o [Hook/Chorus] It is alright, it is all good Its the same boy, from the same hood You dey feel me, I dey feel you It is alright, it is all good It is okay, it is alright I no dey find trouble, I no dey find fight Jamin to my song, with my baby am I right It is alright, it is all good [Verse] Child hood memories in festac Oh yes, I remember when we first started Playing football, in ami backyard I bare nobody would have guessed that Then na dat young boy whe dey for mile two Would be the one wey everybody smile to Toba fe mo, lo bere mi l’agboju My brother man, nothing is impossible Cos everytime man wanna rise up Them go try to bring you down Them go tell you say ko le possible But my brother man it is possible Cos everytime I hold hold the award up I realise say man no be God When they tell me say ko le possible But baba God tell me say it is possible, hu hu hu [Hook/Chorus] It is alright, it is all good Its the same boy, from the same hood You dey feel me, I dey feel you It is alright, it is all good It is okay, it is alright I no dey find trouble, I no dey find fight Jamin to my song, with my baby am I right Singing It is alright, it is all good [Bridge] E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o E go better for you, everyday As e better for me, everyday Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o [Outro] Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi Ma je’n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi S’anu mi baba, plenty money laye mi Ori mi koredele Je kin goke laye mi, ma je’n jiya laye mi Ma je’n s’oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi Ori mi koredele o, oh oh oh