Kiss Daniel - Raba lyrics

Published

0 500 0

Kiss Daniel - Raba lyrics

Hook: (Kiss Daniel) Omo na me as i dey here O na na na Omoge my Raba is near O na na na In love with your body I Am , Say I'm in love with your body Oh eh oh oh Chorus:(Kiss Daniel) Lotori Mi lo je gbese Ai, Eh oh Lotori mi lo je gbese , Lo-je gbese oh oh Lotori mi lo je gbese, chai! eh oh Lo je gbese Oh Lotori mi lo je gbese eh , lo je gbese eh oh Verse 1: (Sugarboy) Jen koba wan Rastaman burst pon another one Bands be the motto gabadaya Sugarboy sweet like Agbalumo Na dem na know ! Mr.Lover, lover E Know business if no Raba Raba Mr. Sugar-sugar Akwaibom g wey dey scatter scatter Boss fi di hit feel the heat feel the beat Anytime couby drop put that Ish on repeat Dj Shabsy for the street no be beans The girls wan chop big thing on repeat You believe me The Pretty girls dem , them want to deceive me Emperor Geezy See let them know that we run the city Hook: (Kiss Daniel) Omo Omo Omo na me as I dey here O na na na Omoge my Raba is near O na na na In love with your body I Am , Say I'm in love with your body Eh oh oh Pre Chorus: (Kiss Daniel) Lotori mi lo je gbese eh Buy Ferragamo, I go pay , lotori mi lo je gbese eh Oya If you like you buy Monapo, i go pay Lotori mi lo je gbese e The night, it is yours, but then I go pay Lotori mi lo je gbese e It's me and you Anything you want, I go pay Verse 2:(Kiss Daniel) Omo omo tell me whose farther than Tell me whose wacker than me Omo I kick off the show 20, 1-4 Scatta all of dem put together Chai! Na so dem fire me for Twitter Say I too , dey mess with the same sound No to dey worry me no dey famba I too, dey kana with the songs I dey push out Mo sare shey 3 hits Dem girls Dem loose oh, Dem Eye, Dey too shook oh Sugarboy fire, me I thunder one Shabsy lo fa collabo won yan Craze dey worry them Bo ya le mo pe moti yo , Shame dey worry them Bo ya le mo Danny on the low oh Hook:(Kiss Daniel) Omo na me as I dey here O na na na Omoge my Raba is near O na na na In love with your body o…oh na Say I'm in love with this body Eh eh oh oh oh Chorus:(Kiss Daniel) Lotori Mi lo je gbese Ai, Eh oh Lotori mi lo je gbese , Lo-je gbese oh oh Lotori mi lo je gbese, chai! eh oh Lo je gbese Oh Lotori mi lo je gbese eh , lo je gbese eh oh Outro: ( DJ Shabsy) Boy kiss , Dj shabsy, Sugarboy ye eh G-Worldwide , Hahaha! Black Card in my pocket Bill ain't a problem, Forever Dope !