Kiss Daniel - Me Ke lyrics

Featuring ,

Published

0 422 0

Kiss Daniel - Me Ke lyrics

[Verse 1 – Omawumi] I see you wondering dey look at me like say I don dey craze “aaa keh oh” Omo forget I just dey do my own I no dey look face “aaa keh oh” Some people say she no dey reign again, same people go change their mouth again The funny thing be say my level now is on another place “aaa keh oh” [Bridge – Omawumi] Now I'm stirring down the scrapper Looking down on all the haters Papa felicia, I'm not your mate [Hook/Chorus – Omawumi] Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se A aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se [Verse 2 – Kiss Daniel] I hear you've been talking my matter You wey no love me no matter Never make me run faster than time Baba, I dey loyal See I don Started from the street but the street never control me Give dem all the hit, but still never do me No mind me I'm sorry Mama never thought me How to be lazy Now I'm standing on my own Looking out for all this m--o's Gba!!!.. “oh oh oh” I'm not your mate “mate, mate , mate” [Hook/Chorus – Kiss Daniel] Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se A aaa keh oh Tamgba ko se Aaa keh oh Tamgba ko se [Verse 3 – Omawumi & Kiss Daniel] Basically, speaking I'm the one to talk and miss But if I quiet too much you go say my tongue dey miss My only competition is myself I swear to god I love to love But if you shoot na me go stop Yeye yeye You see, Bad man dey k** oh Everywhere I go dey put the music repeat oh No be lie I'm doing good my brother [Bridge – Omawumi] Now I'm stirring down the crapper Looking down on all the haters Papa felicia, I'm not your mate [Repeat Hook/Chorus till fade out]