King Promise - Ring My Line lyrics

Featuring ,

Published

0 501 0

King Promise - Ring My Line lyrics

[Intro: King Promise] If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line [Verse 1: King Promise] Hey they say I changed Cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I change Then they expect say I go be the same boy Why e dey pain you say I no dey need you no more No matter be safе [Chorus: King Promise] If e no be money no call mе If it ain't about the money don't call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line [Bridge: King Promise] Hey they say I changed Hey cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I changed Then they expect say I be the same boy Oh nah nah nah ey [Verse 2: King Promise] Me I dey move Just dey waka I just dey face my front and my matter ??me I no dey bother Water my dreams cos One day one day I dey go grow big ??? I gat big dreams no dey play no dey scatter Get loyalty before the money dat how we are dey live If you know me you know say I be real Money makes some changes but money didn't change me I no dey fear no dey make nothing dey shake me Oh na na I get big dreams o I dey do am for my people o My people dey depend on me o I no fit give up on my people o Oh na na [Bridge: King Promise] Hey they say I changed Hey cause me I dey my line Take the bad energy comot my face Dem vex they say I changed Then they expect say I be the same boy Oh nah nah nah ey [Verse 3: Haedie One] They say they wanna tame me in they labeled me a rebel [Chorus: King Promise] If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line If e no be money no call me If it ain't about the money don't call me If no be money don't call me But if it is ring ring make ring my line