KING JOSH - JUDAS lyrics

Published

0 147 0

KING JOSH - JUDAS lyrics

[Intro] King Josh o.. Lord Sky on the beat [1st Verse] Many many things wey i want to talk Many many things way i want to yarn Your most dangerous enemy fit be your best friend (i say) Your most dangerous enemy could be found in your lover Amongst every twelve there's a Judas I say every twelve a Judas Time and chance is the only identification To the mago-mago looku-looku talku-talku yimu-yimu corner-corner fake-fake friends o.. Time and chance is the only identification To the bad belle people dem.. Tell them say oke lan lo o... [Chorus] Amen Halleluyah Amen I go dey nowo nowo... Amen Halleluyah Amen Cos who God has blessed, no man can curse Amen Halleluyah Amen I go dey bimo lemo.. Amen Halleluyah Amen [2nd Verse] Another thing way i want to talk Another thing way i want to yarn Dead body no dey wear makeup Do what you can do when the time is right Bestfriend, but na dem transport rumors As we dey waka dey go, padi mi show your true colors Amongst every twelve there's a Judas I say every twelve a Judas Time and chance is the only identification Communalism better pa** individualism But enmity waka k**ing the society From the "frenemies" parading causing adversity Oh no no no no no... Time and chance is the only identification To the bad belle people dem Tell them say oke lan lo oooo... [Chorus] Amen Halleluyah Amen Amen Halleluyah Amen (I go dey nowo nowo) Amen Halleluyah Amen (oooh... Cause who God has blessed no man can curse) Amen Halleluyah Amen (Oke lan lo....) Lord Sky on the mix.