kcaxzy kcaee - Am Not Tiring lyrics

Published

0 54 0

kcaxzy kcaee - Am Not Tiring lyrics

Intro (music no dey tire me nobody fit retire me)4x ah kcaxzy kcaee Chorus (music no dey tire me nobody fit retire me mo gbona feli feli so am still firing) 4x 1st Rap show your own madness this is music madness if i dey sing dem go say e no make sense see i gat the concept my brain is like a magnet my rap too make sense so you no fit neglect all the other rappers dem say dem be the best free me i be the first and the rap is not untest yeah i put their life in comma because of this drama they spend me many dollar see i gat many swagger am cruising in my hummer from lagos to abuja if i reach alaba dem go tackle my palaba i be the rapper wey no get wahala i dey very cool so i no get kasala rap no dey tire me nobody fit retire me mo gbona feli feli so am still firing. Chorus again 2nd Rap dem start to dey envy me dem say dem no love me if i drop my cds they will be the first to buy it na kcaxzy kcaee produce it na t modest wey hit it d.j please play it some people wanna feel it your girlfriend still dey want it your boyfriend still wan sing it your family still wan hear it cus dem dey gbadun it enemy of progress dem no mind their business dem always restless just to make me fameless dem go do juju all to cause dabaru you no fit fight me with dudu my God no be mumu this is kcaxzy kcaee i dey right here and my maga still dey pay right here yeah Chorus again 3rd Rap music no dey tire me cus it be like fire inside me everyday i dey flow and me i still dey para ni the thing still dey inside me everyday e dey hungry me everyday e dey hungry me like say i wan go kolo ni baba God don impress me now am driving my ferarri from garri to ferrari everyday won fe ri mi me just dey doing it making people embracing it wanting it yes of course dem dey gbadun it yeah kcaxzy boy is back this is how am doing it people always feel my flow cus the way am doing it gbo gbo aye fe ri mi cus the way am doing it okay baby girl let me give it to you am doing it. Last Chorus (music no dey tire me nobody fit retire me mo gbona feli feli so am still firing) 8x