K-cee - Hakuna matata lyrics

Published

0 370 0

K-cee - Hakuna matata lyrics

Five star music E money huhn Its Kcee labalo Okpekete follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Erema follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala Oya whine ni ni whine ni ni Whine ni ni for me oh Oya shake it shake it Shake it for me oh Oya whine ni ni whine ni ni Whine ni ni for me oh Oya shake it ni shake it ni Shake it ni for me oh Oya jikere, baby ma kuna mi kere Ibadi ye ma mufere No whistle, ma mufere ah Oya jikere, baby ma kuna mi kere Ibadi ye ma mufere No whistle, ma mufere ah Your dance your dance You dey make bad man dey craze Your dance your dance You dey make bad man dey craze oh Oya baby no wahala If you need anything just holla I be monkey you be banana I will give anything that you wanna I say baby no wahala If you need anything just holla I be monkey you be banana I will give anything that you wanna Okpekete follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Erema follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala Oya whine ni ni whine ni ni Whine ni ni for me oh Oya shake it ni shake it ni Shake it ni for me oh Oya whine ni ni whine ni ni Whine ni ni for me oh Oya shake it ni shake it ni Shake it ni for me oh She get front, she get back She get package, I no go lie She get front, she get back She get package, I no go lie Cicilia bum bum, cicilia bum bum Shebi na your bum bum, cicilia bum bum Okpekete follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Erema follow me go oh oh wu oh Oya follow me go oh oh wu oh Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala Hakuna matata ehn ehn, hakuna matata ehn ehn Hakuna matata, baby no wahala