Jumabee - Highdowell lyrics

Published

0 269 0

Jumabee - Highdowell lyrics

Intro: Kosoro sopa silu jo Ele dun dun dun Ele It's your boyfriend bangin Ele dun dun dun Ele They call me jumabee Ele dun dun dun Ele Chorus You don dey high abi oga ade From your eyes I can tell x2 Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Bangin's Verse one: Na general highness we call Osigo denu you dey run am From three bottles to six bottles Na soso high you dey high am As party dey graduate Na so your madness circulate Ojuyi ti dirty brother ade Edakun e co-operate Day don dey break for your eyes abi Na that girl wey dey dance you dey eye abi? Dance floor dey scatter dey make sense Even burty and bolo dem no send Some don shark alomo, high burukutu, high McDowell No carry your madness reach vip Koma logba ifoti... ehhee Chorus You don dey high abi oga ade From your eyes I can tell x2 Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Jumabee Verse Two: If I talk you go vex Alcohol no good for your body brother I say yes Anything liquor you go dey bless Even if na bottle, you go dey guess And you no mind say make I piss for bottle Give you say na rossy Na only when you high you dey sit down for ground Think say you dey fly loke And when you don high, you dey sleep for gutter You go think say hotel wey you dey sleep na seven star Na only when you don high you go see your father Wey don born you, give am handshake, say how far Toba ni ko bo pata, Wabo Toba ni ko bo sokoto, Wabo Tobani ko si fila, Wa si Toba ni ko faso ya, Wa ya Omugo... hisss Chorus You don dey high abi oga ade From your eyes I can tell x2 Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Bangin/Jumabee Verse Three: Bangin See your eyes, see your You don dey on shoko Jumabee Cos you high, cos you high You come dey form jaja of opobo Bangin Highness no good for your body Why you come dey form mr rossy After you don mess yourself finish Only you come dey face gobe Jumabee If to say na just me I for don stop to shayo I for just dey sip, only only water But na still be only me If I ever stop to shayo All my guys go follow me to quata No be lie Chorus You don dey high abi oga ade From your eyes I can tell x2 Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes Oya woju e, see you eyes Oya woju e now, see you eyes X2 Outroll Bangin Hummm, Jumabee how far? Day don break? No, e never break na him you sing. Hisss