Joeboy - Oshe lyrics

Published

0 364 0

Joeboy - Oshe lyrics

It's another day Wey I dey see your face I can't believe sey me and you go dey Nobody Finna take your place Dem no fit understand the way you make me feel Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe Anything eey you want take oh You leave me I go frustrate oh You be the remedy to ma headache oh You make a brother man wanna feel alright Bamijo Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le Fun mi lakan bale To re re re Shey you know you too confam Where you Dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam Where you Dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe Oshe eh Oshe eh Oshe