Joeboy - Count Me Out lyrics

Published

0 246 0

Joeboy - Count Me Out lyrics

I know sey you dey think say me I no fit You think sey me I no reach But I see say you no notice But I stand fit Dem go talk Dem fit to yarn all they wanna say But I no send the nonsense I'm too blessed God dey my side so you can't stress me As I reach here e be like magic I know you don't understand it ye I drop hit I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping ye As I reach here e be like magic I know you don't understand it ye I drop hit I drop smash hit And na so e go dey I'm never stopping ye Now you see me 'pon your television Everything I do na their motivation Good vibes and celebration Keep it moving with determination So ke ma lo wa o Shine bright you can see from afar o You can't hold me down mo ma ja o Mo ma ja o ja o ja o Sey you no fit count me out So you no fit count me out Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye No fit count me out Motherfu*ker no fit count me out 'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na