Joeboy - Celebration lyrics

Published

0 258 0

Joeboy - Celebration lyrics

Celebration Celebration na Jubilation Jubilation oh na na (Na na) Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah E go clear if you get patience Clean heart I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (Location o o) Bad mind leave my circumference Dem go do dem go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations oh Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Yeah yeah yeah yeah yeah Celebration Celebration na Jubilation (Na na na na) Jubilation oh na na (Na na) Celebration, celebration Wey we con do for our life We go dey alright o (No no no) Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lol God Dey No worry no worry my brother you know money go dey Tori ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto Ma lowo Ma Lola Ma ra le Mara le Ma jaye Ma ra motto Won ma ro pe No she lotto (Eh eh) Joe Joe Joeboy 'pon deck