Jaij Hollands - Pressure lyrics

Featuring , ,

Published

0 324 0

Jaij Hollands - Pressure lyrics

Oya oya now oya What else The undisputed champion ... Ongwa ongwa now ongwa Mr. Marley on deck Girl your body calling me Me I want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi Girl your body calling me Me I want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure Ah bwoi She be Jackie chan with the kick (waya) Shey na Bruce Lee with the moves She be lagbaja in the mask Have a song for the reggae and blues Shey na port Harcourt wey we jam Wey she start to dey rock my jam Everything shut down cap a set I go make u hala and sweat And I be young ekwegu(ekwegu) And me lay lay bu(lay lay bu) Anywhere we dey imma hump and scream And the girl dem sweet able(sweet able) All the men dey available (available) And the way way bu(way way bu) Anywhere we dey demma jump and shout demma know say we all able(all able) ah bwoi mummy say. Girl your body calling me Me I want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi Girl your body calling me Me I want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure (what else) ah bwoi Girlie your body bad oh(pressure) Gimme soso ... Yes sir Gimme the dirty dance ... Nobody get the key e be only me dey enter you don't know We go collabo Gimme dig I no be on of those Now break it down for me Calabar ...manabar Please get the watchie ready Ah. Girl your body calling me Me I want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi Girl your body calling me Me i want to press answer Girl your body worry me E dey rise my temperature E dey cause pressure pressure pressure Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi ... To the money I gat you am feeling like omo as hi I be gali Bhim nation Ololololo See see see see Girl your body calling me