Zenator - On God lyrics

Featuring ,

Published

0 376 0

Zenator - On God lyrics

INTRO ===== Zenator Rudder Ahnnn It's Kennymix the almighty producer VERSE 1 ======= Zenator: Won ni won n wa mi I dey another state The kind of state wey I dey E pass U.S.A Rudder: Won ni won n la mi Like say I be toothpaste You see this state wey I dey Come back another day Zenator: Shey you see me ri Why you con dey beef mi oh Shey because of this money Oluwa lo n bless mi oh Rudder: Won ni mo s'ogun owo Enemies n ji soro oh oh Dance away your sorrow Everybody go down low. CHORUS ====== Zenator: Bo jaye bo jaye jaye oh On God lo wa Mo moti mo moti mu Hennesy oh On God ni mo wa Oluwe oluwe maa wee eh eh On God la jo wa Mo mewe mo mewe mo mo'le ooh On God la jo wa BRIDGE ====== Rudder: On God They say I be Rude boy me I concur Ti mo ti mo'ti sogo Ko ni daa f'awon ojuyobo Yobo o yobo ooh VERSE 2 ======= Zenator: You be my brother So no dey beef me If I no dey there eh Shey you go represent me Let's make this money Make you no dey stress me Spend it on a lau lau lau No dey vex me Rudder: Follow me go there Ma lor soro simi ko to di p'ote Brother mi no vex If I no get money nobody go care Nigboro yii won daran Me I just dey on my own Nobody go wan try am Devil no go try my God CHORUS ====== Zenator: Bo jaye bo jaye jaye oh On God lo wa Mo moti mo moti mu Hennesy oh On God ni mo wa Oluwe oluwe maa wee eh eh On God la jo wa Mo mewe mo mewe mo mo'le ooh On God la jo wa BRIDGE ====== Rudder: On God They say I be Rude boy me I concur Ti mo ti mo'ti sogo Ko ni daa f'awon ojuyobo Yobo o yobo ooh OUTRO ===== Zenator: Shey you see me ri Why you con dey beef mi Shey because of this money Oluwa lo n bless mi Rudder: Nigboro yii won daran Me I just dey on my own Nobody go wan try am Devil no go try my God