INTRO GMG Music One time for the girl All the boys get time for the girl Wan die for the girl All night wan kpai for the girl CHORUS Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I want to shak you like Hennessy Girl I getti love shey you no dey see Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I getti love wey no get mercy Girl I want to shame all your enemies 1ST VERSE When I'm sitting alone (lone 2x) Am worried about you When I get sweet sweet things to talk Am talking about you Dis na the reason and more, I can't do without you.... So I pledge my love for you HOOK Girl I go dey for you Girl I go fight for you I fit to kpai for you Its not enough for you Girl I go stay with you Girl I go die for you My bank account for you Go run around for you CHORUS Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I want to shak you like Hennessy Girl I getti love shey you no dey see Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I getti love wey no get mercy Girl I want to shame all your enemies 2ND VERSE Say na only you girl I want o, no want another you Dem no fit give you problem, nobody bother you And for my house and money, I put am under you Cause when I ask you for more, you gimme overdose HOOK Girl I go dey for you Girl I go fight for you I fit to kpai for you Its not enough for you Girl I go stay with you Girl I go die for you My bank account for you Go run around for you CHORUS Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I want to shak you like Hennessy Girl I getti love shey you no dey see Na you gimme power gimme energy Na you be my healing be my remedy Girl I getti love wey no get mercy Girl I want to shame all your enemies 2x GMG Music