Intro Dr. Amir This’ Father Figure Njoku; njoku; njoku; njoku; njoku; njoku; njoku Whayasay? Ngwanu, ngwanu, ngwanu Fancy, alongside Patoranking (VERSE 1- FANZY PAPAYA) You can’t take me not my blessing (chai, no no no no) You can’t take me not my person (ewonu oo, eew) You can’t take me not my woman (n’ebe kwanu); I go fight You can’t take me not Father Figure (ewonu oo, eew; chai) (kpo kpo kpoza) (HOOK) I don tire to dey cry for you (no no no) I don tire to dey beg you pon pon pon pop corn; everyday Garri and groundnut men dey manage Biscuit and mineral, men dey package God abeg oo; abeg oo; gozienum oo (CHORUS) Chinekem oo, with you I go make am today (gozienum oo) Papam oo, with you my life nah bu*ter Bless me wella; Papa mi, bless me wella Anam ayo, bless me wella Papa mi (bless me wella); hmmmmmmm (VERSE 2- PATORANKING) Father! Father! Father no get me call you Father! Father! I no mean to disturb you Praying to you, Lord; make me want tinset Mon, I tire to wear boxers and singlet You won’t get more than one billion ringlets Me tell me mama say me must ringlet eeeh… Father Lord bless me; take my hands and bless me Anything wey I touch today eeh; omo nah blessing Father Lord bless me; take my hand and bless me No matter wetin people dem dey talk eeh infa sofa, ma na bless me FANZY PAPAYA Ife n’ile m’nwere di na-aka Chukwu oo (dinaka odinaka) My melody bu Chim nyerem oo Give me that; give me that; give me that (give me that) Copy that; copy that; copy that (copy that) God abeg oo, abeg oo, doo, doo, doo Gozienum oo (CHORUS) Chinekem oo, with you I go make am today (gozienum oo) Papam oo, with you my life nah bu*ter Bless me wella; Papa mi, bless me wella Anam ayo, bless me wella Papa mi (bless me wella); hmmmmmmm (VERSE 3- PATORANKING) To the east, send the blessings in a feast (father) To the north, send the blessings forth (father) To the south, bless them make them open mouth (father) To the west eeh, let the blessing be the best eeh (Whayasay?) (HOOK) I don tire to dey cry for you, you, you, you I don tire to dey beg you po po po pop corn everyday Garri and groundnut men dey manage Biscuit and mineral, men dey package God abeg oo; abeg oo; Bikonu gozienum oo (CHORUS) Anam ayo, gozienum oo; Papa, gozienum oo Chineke! Chineke! Iyee yoyo yoyo oo bless me wella Papa mi, bless me wella; Olisam ooo Bless me wella; Iwo-iyo, bless me wella Gozienum oo, bless me wella Chinekem, gozienum oo; hey! Gozienum ooo Hmmmm gozienum oooo Chinekem oo, bless me wella Papa mi, bless me wella Papa mi, bless me wella Papa mi, bless me wella Iye iye ooh iyee Mixing, Xenophoster