MCLEVIT - GOLONGOLO lyrics

Published

0 228 0

MCLEVIT - GOLONGOLO lyrics

CHORU YOU DEY MAKE ME GONLON GONGOLO = MAKE UNA TELL ME WETIN I GO DO YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO..... WETIN I GOLON FOR THIS BABY.. YOU DEY MAKE ME WANLAN, WANLAN,, ... I DEY GONGOLO FOR AM.. YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO,... I DEY GONGOLO FOR YOU BABY,.. YOU DEY MAKE ME WANLAN, WANLAN, YOU DEY KILL ME BABY YOU DEY MAKE ME GOLONGOLO YOU DEY FINISH ME BABY MAKE UNA HELP ME.. YOU DEY MAKE ME WANLAN