Kaysaint - Hustle-gyrate lyrics

Published

0 144 0

Kaysaint - Hustle-gyrate lyrics

Beat... Kaysaint Beat... ...Bridge... Any party I party Dem dey carpi diem With the money wey I get We dey gyrate ooh... 2x Chorus... Na person wey work go chop.. 2x Ohh ohh Person wey work go chop Person wey work go gbe body2x Person wey work go chop Na person wey work go gbe body Person wey work go Person wey work go gyrate ooh ... Hook... Hustle make u pop Hustle make u pop something 2x ... Verse1... When the money come levеl go change Person wey dеy sell market still dey find gain Person wey dey hustle must get paid Baba God! I need my blessings now I just want end my story now I want paint the street from white to brown Mo ni igbagbo person Adura mi ti gba Awon ota ile wa gan ti gba Oya gbe body Gbe body.. 3x Tell somebody Gbe body 3x Tell somebody Gbe body 3x Tell somebody ... Chorus... Na person wey work go chop.. 2x Ohh ohh Person wey work go chop Person wey work go gbe body2x Person wey work go chop Na person wey work go gbe body Person wey work go Person wey work go gyrate ooh ... Hook... Hustle make u pop Hustle make u pop something Hustle make u pop Hustle make u pop champagne 2x ... Verse 2.... Omo de yi ngba dun ooo Onla sweet ooo To ba ni o mo ere sa Se ole sa to swifty Am feeling like king Kong Hand on my chest Kaysaint wey dey sing song Na God bless me that's why I dey live long Am ready to take over the kingdom Ko si Anu loju mi mo No mercy Omo team wo ni Messi na Na Barca Won kin nwa Kole Mo lo mu Parker Kinni won ko si bi na No parking Kini mo mu dani na Na parker .... Person wey work go chop Person wey work go gbe body2x Person wey work go chop Na person wey work go gbe body Person wey work go Person wey work go gyrate ooh ... Hook... Hustle make u pop Hustle make u pop champagne Hustle make u pop Hustle make u pop champagne 2x