ISAH - Northern Love Story lyrics

Published

0 271 0

ISAH - Northern Love Story lyrics

She ask which schalaams dey text you I start dey stammer like u are the best boo She said i heard that girls just dey try set you I said dey trying but it's not like I don ex you Last Last I no de carry last My first love too no de carry last Check backa na she de carry pa** And if we talking bout her brain she no de carry cla** So oya ki shiga mota I'd drive u crazy toh ki shiga mota Jalabia gang muna da kudi In kina Jin dadi walahi zan yi dahankali Na Northern love with a southern mindset But religious differences I swear I no dey mind sef See the girl is exposed but her parents are still traditional So dem de make decisions wey just dey irrational Hausa boy with Gidi swag listens to high life Throw in a Christian background now that's the highlight of my life I look different I walk different Sometimes dey think Yoruba the way that i talks different my Hausas decent So dem de yarn am say make she try keep the distance Dem dey try persuade am to forget bout my existence It's getting tense so dem enroll am for Dubai Just so she could date a m**m but she still dey feel me die A couple years distance and time don change the control The boy don grow don dey spit game like a console A couple exes and accounts is filled with o's A couple models dey d checklist and strippers we love d poles Isah na bad guy so she's hearing through the grapevine But still the furthest thing from perfect like the drakes line And pride no allow both of them to send a text And when she hearing how he making girls ex she start dey vex Haba her feelings no dey go And I swear I be the opposite my feelings no dey show U doing good and I'm happy to know I'm doing good and you happen to know you know Time dey pa** but memory never fades Just like the hour gla** the sand go still remain It's a shame that ur parent see the bigger picture And the picture is just a frame a with n***a witcha