Franknuel - Angela lyrics

Published

0 96 0

Franknuel - Angela lyrics

Angela "Franknuel dey here so" Is plenty Opor belebele Up in the club one night realerboy me I don feel alright Me chilling with my real GEES Na so me see this babe in her bumshort Me work up to omoele one time hello can I have your number Can I have your IG so me go follow up on insta and Snapchat Wetin you carry opor oo Na him make all my pals dey pariwo oh Lord Kia mosa give it to me me ganger rastal me light up Polly...2x Where me Angela Na she wey dey signal me antenna Come make we Shak forgetyy Angela Twerk for Franknuel make you chop dollar ice on her neck make she shine Wella Me no dey care bolo kayamata Man no dey mind mo man janpata Use ikebe finishyyy me patapata Blunting everyday we no dey gbolude Hustle everyday .....Monday to Sunday Rock you body tonight tonight tonight tonight Tonight tonight tonight tonight hun!! hun!..2x Omo de Yi, o n lo kayanmata Omo de Yi, ko ni oun o Fe pa mi o Omo de Yi, ko ni oun o fe twerk fun mi Omo de Yi, ko ni oun o Fe fun mi bl**job Anything I want she go give me Anything I want she go give me Isn't this sweet? Isn't this sweet? Isn't this sweet? Isn't this sweet? Isn't this sweet? Where me Angela......