Figo M - Zero Worries lyrics

Published

0 79 0

Figo M - Zero Worries lyrics

(INTRO) adighi agba watch Na Ukwu Cha cha ( Woss Wobi) YEYE in the building… (Hehe) Okpieeeh It’s Figo M yor (Ekpeke) Yaa ! Yanu (Chorus) We done Suffer tey tey tey (Say what? what!) (Eee) Now getting that pay pay pay (We get it, get it) (Eee) Bad Energy stay far away (Stay far, Far!) (Eee) Just wan pop champagne (We pop we pop!) (Eee) (HOOK) X2 Maje ayie mi lo ko Kan ayie. (Oshe)Gbomo lo kokan ayie…? (Wobi) Paying slips from the Maye (Shii) Got my mind on my money (woss) (First Verse) Hor! I wano tell you story about Emeka Meka Na boy wey Dey hustle for Egbeda Orr! One faithful morning on a Monday morning As he went out to chess the money Like say Na movie his story change Now he counts Mili before Na change Say! I done wash my hands, I done wash my hands Comot anything wey no concern enjoyment I done wash my hands (Hee!!!) Oluwa gbanyeregi DVD Umu uwa ga Na ekiri gi ko film Aju anu kuga with Cdq Okwa omego unu Na Anya ko film (Chorus) We done Suffer tey tey tey (Say what? what!) (Eee) Now getting that pay pay pay (We get it, get it) (Eee) Bad Energy stay far away (Stay far, Far!) (Eee) Just wan pop champagne (We pop we pop!) (Eee) (HOOK) X2 Maje ayie mi lo ko Kan ayie. (Oshe)Gbomo lo kokan ayie…? (Wobi) Paying slips from the Maye (Shii) Got my mind on my money (woss) (Second Verse) Ee Eh Omo! I get am before Nobe property Aboki shoe maker no Dey throw party Eeh! Nobe today Omo e done tey Why you Dey vex say my maga done pay When I Dey suffer when I Dey pray All this haters no fit give me 1k (K) Nwanne si ha kupurum Oluwa bukwa Ezigbo aburum (chai) I can’t even hurt a fly mana so many umu Nwa Na anwurum.. (Why) Nobe say dem say, As I Dey hustle I Dey my day So many Gbege been Dey my way Now oluwa opened my way. I’m (Chorus) We done Suffer tey tey tey (Say what? what!) (Eee) Now getting that pay pay pay (We get it, get it) (Eee) Bad Energy stay far away (Stay far, Far!) (Eee) Just wan pop champagne (We pop we pop!) (Eee) (HOOK) X2 Maje ayie mi lo ko Kan ayie. (Oshe)Gbomo lo kokan ayie…? (Wobi) Paying slips from the Maye (Shii) Got my mind on my money (woss)