Chopstix - Aboki Remix lyrics

Published

0 460 0

Chopstix - Aboki Remix lyrics

[Verse 1: Sarkodie] Ice Prince, you know say you be my guy Aboki you be my real n***a 'til we die And I'm keeping it real ‘cause I no go fi lie I pray Chineke go take Wizkid high Meawinmu patogees R2Bees Me de Davido dey fight over groupies At the end of the day we sow good seeds So we no dey stay local we sell overseas Priceless; to my homie KaySwitch Refuse to be broke, walahi stay rich We never go fall, yeah they wish I dey carry for free I no dey pay chicks Captain planet, four X four Efya be my baby, my girl next door You for put your pains away, so we go chill today Put everybody on conference call Let's go, okay charly rb Brymo, you for stick to your high key Mercy Johnson, will you be my wifey? "Sarkodie I'm married" Okay, I see 2 Baba, you be my baba all my life I go kiss nana-ban more than five Looking on the top to my n***a MI Money no be problem, na lie [Verse 2: Wizkid] Aboki, inside Aboki inside Mess with my money Then you go know I got aboki inside me Wizzy baby I'm trying Everyday me I'm trying Everyday I am flying around Everyday I'm on top Make una know, make una know E don tey wey man don dey pray Make una know, make una know E don tey wey man don dey hussle Baba God carry me high, me I no go lie Konvict music, EME boy, I thank God for my life Verse 3: Ice Price I was I C princey that boring guy Now they call me that touring guy Girls they love to go watch my interview, english so foreign guy Me and clique we all gunning high Me and my peeps are no' hugging guys Me I'm addicted, I ain't get innovated I am walking around and my Jordan's fly I'm in the game and I dey pick my race Leave me alone or go kiss my face See Halima that girl was up but I wake her up with my morning face I see Aliyu buy morning cake Tell masalu say come and take After party, then after party My clique can make the whole bombman shake Ice Ali Yerima is my guy Bikima is my guy Haruna is my guy The whole of kaduna is my guy Malouda is my guy Takura is my guy Cubana with my guys Posh Carrera with my guys [Verse 4: M.I.] They call me MI And one day Ice Prince told me big bro we'll one day fly Since then the models wanna come say hi Somehow the fun stay piling I'm in the best trio Yes you know who else of the abokis came to hip hop's rescue Bless to my new nephew, the next dude The heir to the hip throne we are best to Macbad with Jesse, the best 3 Maradona, pele and messi Brymo got leaks like pepsi Pryse complete the team, you can't test we Aliyu and Dangote, that's my guys Genevieve and Rita Dominic my wives Stacking chips you can't share my fries Never take my place till I die! [Verse 5: Khuli Chana] Where Khuli Chana dey, hunger dey waka Le dibra tsak' le dima tsak' le kana ka mme waka Sebaka, stick together, monwana le lenala Ha ona le kwale osa di bala, I got you covered till I die… Pump lebole up, to [name], Towdee, [name], you still my favourite aboki Pump lebole up, to PH we in [not sure] hit you up when I reach it Pump lebole up, to Maftown, Ghana, Naija, power, know ra tsha(wa) Pump lebole up, give it up to my oga, see you at the final hour [Outro: Ice Prince] Aboki side, Aboki side Aboki side, you don't want to see my Aboki side, Aboki side Aboki side I spend a lot of cash Ang golekura is my guy Amate is my guy Yebaride is my guy Yemade is my guy Muste Mustapha is my guy Ogidi man is my guy A Wizibad is my guy and Khuli Chana Henry otiana, and the girls begin dey hala