[Verse 1] Be like I dey sha Cause I start dey rap no be now But my chick too say make I sing So my rap all now bed for ground So, I dey wake am orp I pour water sef for in top But in eye still no dey fit pop Charley hurry, do then wake orp Every bro in eye dey my top Dem all just dey want soak my sound I think my rap just came around Be like I ju- just found my sound Efn mess around with sR And I bet your best go burn out See, I bet your best go turn out to become sR You see, you might think that we scared That we can't make it cause we broke But nothing go fit stop we bro We throwing arrows with no bows Never said we broke And what we got is greater than, probably greater than Khali See, we got the pa**ion, got the zeal See, see Your money, go finish But my pa**ion dey grow My pa**ion no fit finish Cause I f**in' dey grow While I dey grow I go break am, I go fix am I go make am, I go borrow What e dey bee, be progress steadily dey grow [Hook] 2x k** it, Worla, Worla, did it k** it, Worla, you did it, Worla He did it, Worla, Worla, did it Worla, k** it, you did it, Worla [Verse 2] Gimme petrol den magic stick Make I show you some magic trick Abracadabra, pa! I burn am, I burn the other guy too, ha! I see what you dey do, I see what you dey do Every time wey you see what I dey do You change what you dey do But naa charley, this thing wey we dey do You for do your tin, f** what I dey do But nyegas still dey do Nyegas dey force am like say e be coup Wey rapers wey dey make am? How many start dey rap all of a sudden, you see dem break up? I no want biz but if you like, nyega drop cash make we bet If everybody start dey rap, Worlasi s-still go dey sweat, just to put out a verse
I curse, I curse, I curse all the s**ers, wey in future you go make I sweat My purse go dey vomit money pa** ATM, make we bet I learn my pidgin rap from Wanlov Kubolor den M3nsa Sk**ions, C-Real, El, the rest be secret masa See me today, me too I say I be rapper, I be rapper One day me too I go pay 25k to feature Busta [Hook] k** it, Worla, Worla, did it k** it, Worla, you did it, Worla He did it, Worla, Worla, did it Worla, k** it, we did it, Worla [Verse 3] Don't say America Say Sodom and Gomorrah Gbitome gas everywhere like saka boys dema Corolla Don't say Worlasi, say the greatest you've ever seen From today you go dey add me plus the greatest you've ever seen We dey roll, we dey s** pito But we mix am plus Hennessey Akp3teshi dey in back, but you go s**, you never go see Make steady, cause this gb3k3 go be the last that you'll ever see Nkitoa d3, the small one wey we get Now see where we take catch I dey ball, but I no dey rush I be real, so I no for rush I no get, I go make you knor You dey like, laf all you dey want E go play, you never go pause, I'm afraid Say all you dey want, but I dey I never go stop I die saf, you still go dey play Break this one, I'll make another Fake nyegers go hate, ah now see Dem all dey want chop like gala What I suffer to make you just want take am? Mm, mm, your mother Sorry nyega, no I take am back I talk am, yes! Your morda 'pect me, I go 'pect you, brother [Hook] 2x k** it, Worla, Worla, did it k** it, Worla, you did it, Worla He did it, Worla, Worla, did it Worla, k** it, you did it, Worla