Aaaaaaa
To night tonight tonight
Witklef in the building
Aaaaaaaaaaa
Ooye
It’s Gentle on the beat
With the look inna me eyes you know say I love you,
Baby you for understand say this love no dey lie,
If I try to run away baby I go tear Visa for you,
Your product no dey spoil,
I for like to patronize, ii
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
We go dey....
Play play like joromi I go carry you go...
Places.. hope say you go follow me like magnet oh
We go dey....
Play play like joromi I go carry you go...
Places.. hope say you go follow me like magnet oh
all these break-up u for kuku
kill me
man I can't take this
and I can't fake this
used to call you perfect choice
the love e for perfect
but u turn around
chuk me knife for back
but I want you back
cus u got the boy
reminiscing on your body
if no be u then nobody
cus I got all the money make we go see ur
mummy
faith I need ur attention
your body sef na distraction
but I don forgive all ur action
romance wen dh sweet na d one wey dy go slow
your body na trailer so y I go go slow
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
We go dey....
Play play like joromi I go carry you go...
Places.. hope say you go follow me like magnet oh
We go dey....
Play play like joromi I go carry you go...
Places.. hope say you go follow me like magnet oh
Girl you know your body bad...
Me I for like to mastermize am,
Girl you give me deferent vibe...
Me I for like to neutralize am,
Girl you know you baaahd,
Girl I want to be your maaahn,
Me I love the way you waaain,
Say I want to be your maaahn.
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
Ah river eh...
Cry you a river eh...
Fight for you like labista eh..
Cry you a river.. be your labista eh
partyqlik records
Baby I gat u loosing control