[Intro] Iskaba! [Hook/Chorus] Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you [Verse 1] Why be say why be say All the boys all the men, everybody just dey follow you Why be say even for IG gan Even for facebook, twitter all of them just dey hala you Why be say E be like say you use jazz I no understand the thing wey you do wey you dey scatter my brain I dey wait me sef I dey wait make I catch you for road oh Baby girl you I want oh Baby girl I go give you Ego Give you give you everything You can have anything you want oh Cos this your maggi gan is ajinomoto Ekwegi, girl you dey ginger me Can I be your sugar daddy Girl you’re my fantasy YEAH! [Hook/Chorus] Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you baby Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you
[Verse 2] Idioke, wa y’oma idioke I tell all my guys needi oke Omo to’shan t’owa l’oke Just want you to know that i’m serious Serious, no mind this other fake n----s they unserious N----s two slow, i’m fast and furious I’m getting that chick, i’m a genius Yeba! Omo me i’m on another level oh Yeba! Omo me i’m on another level oh Yeba! N----s wanna come back to my tempo Yeah! They can’t come back to my tempo Cos They don’t understand my level oh N----s cannot comprehend the level oh N----s cannot step up to the level oh Cos they were never on my level oh [Hook/Chorus] Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you baby Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you [Outro] Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn about you