It’s Diehard Beatz
[Mr P]
My Sheri Koko
I Don Dey Craze For Your Matter
And I Go Love You
Whether Na Sunny Weather
Cos your Love Na em Wey Dey Scatter My Brain O
The Things You Do Me
E Dey Do Me Strong Thing
Read Latest Naija Gist Here!!
Girl Ah Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl Ah Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl Ah Go Naked For Road O
Jump Enter Water
k** Any Maga
Jump Inside Gutter
Girl Ah Go Naked For Road O
Jump Enter Water
Come Draw Me o
Oh No No
[Simi]
Your Love E Smooth Pa** E Wall O
No Lie, Make This Feeling No Die
Your Touch E Sweet Pa** E Sugar
You Make Me So Happy O
Oh My, You Are The Love Of My Life.
Never Gonna Let You Go
And I Only Wanna Let You Know
Baby Right By Your Side
I Wanna Spend The Rest Of My Life
Babe you smart, you fine
With You I see Say God take em Time o
Na You My Love
It’s So Divine O
[Mr P]
Girl Ah Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl Ah Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Go Naked For Road O
Jump Enter Water
k** Any baga
Jump Inside Gutter
Girl I Go Naked For Road O
Jump Enter Water
Come Draw Me O
Oh No No
Girl I Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Go Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Just wan Be Your
Zombie O Zombie O
Girl I Go Naked For Road O
Jump Enter Water
(Dirty Water)
k** Any baga
(Wey Wan Put Asunder)
Jump Inside Gutter
Girl I Go Naked For Road O
Jump Enter Water
Come Draw Me O
Oh No No