Hook[PY & Nii]:
Charley nothing dey
Boy crush girl sef, he no get nothing say
Ibi like boys all dem come, them all be gay
Boy get FIFA sef, he no know nothing play
Nothing dey
[hook]
[Nii]
Dema head all die
Moe them something three seconds, den ein all fly
Dem figure say them naa them be guy
But i beg make you tell them say make them no try
Make them no try
[PY]
E.C.G
Your shocks make weak like Uptown energy
Everyday dumsor, when koraa we go make free
Tell me something good Mr JMD
JMD
[Nii]
Dema pocket dry
Boys dey fit hung saa, then they start dey cry
You biz them too a them go start dey lie
I swear that one de3 boys no dey try
Boys no dey try
[hook]
[PY]
Whats up babe
Your beauty caught me so i want to take you on a date
She told me to buy her a new benz and escalade
I spy my pocket inside but nothing dey
Nothing dey
[Nii]
We no get nothing say
Listen the track better, we dey take play
But we dey hope say we go hit pa** Paedae
So say we get chance go international go feature Sway
Feature Sway