Ehen,
that is the federal ministry now has warned that due to what we are seeing...
E Choke! hehehehe
Choke Norris hehehe
Bamba ribariba yebaba yebaba yeba
Nah me wey, me wey dey give dem jara o (jara)
Me I no like wahala (rara)
Me I no like to enter, till dem open for me
(Biri bang bang)
You wey, you wey dey carry hala, abi?
You nah son of him father
Oshey, you nah Larry gaga, abi?
E go shock you, e go shock you
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, if you move like a puta
I go call the shooter with the bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot am
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fu*kin' brutal
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you hala, me I go hala, ehn ehn
No wahala
eh... no wahala
Say me I no like wahala
But if you hala, me I go hala, abi?
Mamba ribariba ri eh (cho cho cho cho cho)
proper dangbana (E Chuck)
Mamba ribariba yoyoyo yo yo (Chuck norris )
Eh Mamba ribariba ri eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Mamba ribariba yoyoyo (wa wa wa, wa wa wa)
Oh, you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own, you still dey mimmick me
You copy finish, you wan delete me
So if there's one thing I realize
Man dem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
inside my eyes but dem realize
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, if you move like a puta
I go call the shooter with the bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot am
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fu*kin' brutal
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you hala, me I go hala, ehn ehn
No wahala
eh... no wahala
Say me I no like wahala
But if you hala, me I go hala, abi?
Mamba ribariba ri eh (cho cho cho cho cho)
proper dangbana (E Chuck)
Mamba ribariba yoyoyo yo yo (Chuck Norris)
Eh Mamba ribariba ri eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Mamba ribariba yoyoyo
wh...wh...wh...wh...wh...
Who say make dem play am?
DJ who say make you play am?