Call me perry vibez Hee eh eh haa Skubi skubi doo doo Fearless o oo Woh woh oh oh oh ahye . . Ojo odun sha laman jeran Taba bota la man demo Buh Na pesin wey dey dey do demo I dey kampe motun nsh*mo Motun demo eh eh . . Hook Baba yeeh , me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ...ayha Baba yeh eh eh eh Me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ayha . . I stated from the scratch when nobody gat my back Only baba God dey for me o Back in d days when we no gey this rabah ,lot of people been dey hate on me o Its jxt by grace not by power ah , shebi oluwa lo demilade o Why u con dey pray make i fall down Ewo ibi tati bere , ewo ibi ta bade o oo Taba de ooo Ma ra le ooo Majaye o o o o o o o . . Hook Baba yeeh , me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ...ayha Baba yeh eh eh eh Me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ayha
. . Many many things that av been through Or is it my fualt that av been through it Gimme things that i asked frm u lord Gain of all d passion that av been into . E don tey i dey ask for yr blessings Over yr children shower yr mercies Nd for the blessing of today , tommorow nd future baba I say tnks in advance , i give praises in advance Bad days , goods days I give tnks to you , na u i give praise People talk say i do craze , na u i look up to i no get two ways . . Hook Baba yeeh , me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ...ayha Baba yeh eh eh eh Me am grateful o See am grateful o Me am grateful o ayha . . Baba baba yeh yeh yeh , uho hoho o o o Baba yeh yeh yeh eiyhe . . Baba baba yeh yeh yeh , uho hoho o o o Baba yeh yeh yeh eiyhe . .fearless o o o Perry vibez Skubidoo Ah o o ah ah Oh oh ha ha E yhe e . . . . Oh lord . Shower yr blessings